Wia dis foto come from, EFCC
Published
Read am in 5 mins
Nigeria anti-corruption joinbodi, di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), don carry social media influencer, Blessing CEO go court for two count charges of rent fraud wey reach ?36 million.
Blessing CEO wey her real name na Blessing Okoro Nkiruka, tanda for court to ansa case from July 2024, wia di prosecution accuse am say she collect di money from one Mrs Ifeyinwa Nonye Okoye say she dey rent six bedroom duplex for Lekki give di woman.
Blessing CEO plead not guilty to both charges even as her lawyer, PI Nwafor tell di court say she don pay part of di money back to di woman and ask di court to comot di case wen dem don pay fully.
E say, “We get application to make. Di defendant go meet di nominal complainant and give am ?24 million out of di ?36 million and we dey ask for court adjournment so we go fit…
This involves defrauding the state or using government systems to steal from individuals.
- Tax Identity Theft: A criminal uses your ID and income details to file a tax return in your name and claim a refund before you do.
- Grant/Benefit Fraud: Falsely claiming unemployment, disability, or social grants that the perpetrator is not entitled to.
